Davido Buy Range Rover SUV For Im Daughter
Dis kind gist dey totori wella. To be father no be beans. Davido don enter news matter as a godfather wey dey see road. No be small tin o. I dey hail Davido for di way wey him dey use carry him pikin dem along. Some other celebrities no dey try when e come to matter of their children. "Happy early BIRTHDAY BABY @realimadeadeleke daddy loves u !! Enjoy ur MOTO ❤️❤️❤️❤️❤️❤️," na di title of I'm Instagram video. Check out Davido Instagram Page Na for him Instagram page wey Davido post di video wey him dey present di moto to im daughter to mark her birthday.