Juliet Ibrahim Don Carry First Again With Her Ankara Style


As you know, ankara na one of di main cloth wey pipo dey use shine for fashion and Juliet Ibrahim na one of di celebrities dem wey sabi use am make latest fashion.

Use dis picture dem take wash your eye, make you see road well as you enter di weekend. 

Juliet Ibrahim

Comments

Popular posts from this blog

Dem Wan Auction The Oldest Bottle Of Whiskey For This World

Lagos Govt No Gree Donate N25m To Oshodi Amputee Hawker Again Because Dem Dey Suspect Say She Dey Lie

Koolobi