See Wetin BBC Pidgin Post
Las las, as a matter of say make something push canoe enter water, BBC Pidgin drop dis parable we make sense wella.
"Sanke tok say if im no dey bite, women for dey carry am as rope take tie firewood".
Choi, dis one enter brain.
Fire down!
Comments
Post a Comment