Davido Enter Twitter Go Drop Cold message To Him Fiancée, Chioma On Her Birthday
Dem say one day monkey go go market, e no go come back. Davido and Chioma monkey neva come back o, becos na 'Mama Ify' be di name wey Davido call im babe on twitter on her birthday last Friday o. No more assurance?
Di matter don dey even trend on twitter sef after pipo see how Davido take hail Chioma.
Comments
Post a Comment