Davido, Toke Makinwa And Others Don Drag Actor Yomi Fabiyi Becos Him Defend Alleged Child Molester, Baba Ijesha.


Naija celebrities like Davido and Toke Makinwa don join those pipo wey no happy with Yomi Fabiyi becos him bin defend di alleged child molester, Baba Ijesha.

Na for inside social media wey di celebrities dem go ginger di actor for supporting rape matter. 

"Yomi Fabiyi is a disgrace, a complete idiot, one of the reasons why the fight against sexual violence gets harder by the day, you want to see a video first even when you know she is a minor? Even after you heard he confessed? What is wrong with the world??? I cannot can’t," na so Makinwa tweet.

Na Davido own wey even strong pass. See OBO tweet:

"Bitch it’s on sight," with photo of Fabiyi.
Na so we see am o. 


Comments

Popular posts from this blog

Dem Wan Auction The Oldest Bottle Of Whiskey For This World

Lagos Govt No Gree Donate N25m To Oshodi Amputee Hawker Again Because Dem Dey Suspect Say She Dey Lie

Koolobi