Bill And Melinda Gates Don Divorce
According to BBC, dem bin don dey married for 27 years now.
Dis one shock di whole world unto say no body know say dem marriage no dey go well again.
As of now we still dey wait to hear di main gist, becos na after now wey some small-small tori go begin come out.
Na person wey know dem house-girl go get di real, full gist.
Last-last, e don happen.
Una do o.
Comments
Post a Comment