Davido Buy Range Rover SUV For Im Daughter
Dis kind gist dey totori wella. To be father no be beans. Davido don enter news matter as a godfather wey dey see road. No be small tin o. I dey hail Davido for di way wey him dey use carry him pikin dem along. Some other celebrities no dey try when e come to matter of their children.
"Happy early BIRTHDAY BABY @realimadeadeleke daddy loves u !! Enjoy ur MOTO ❤️❤️❤️❤️❤️❤️," na di title of I'm Instagram video.
Na for him Instagram page wey Davido post di video wey him dey present di moto to im daughter to mark her birthday.
Comments
Post a Comment